
VIDEO: DJ Manuel ft. Zlatan – My Life
Zanku Record disc jockey, DJ Manuel has released the music video of his latest single titled “My Life.”
On the song ‘My Life’ DJ Manuel links up with his boss, Zlatan who delivered an impressive verse.
RELATED: D’banj – Ikebe
However, the song serves as his debut single under Zanku Record. With production credit from Ditweni.
Finally, the video was directed by rising cinematographer, Director Ugly.
Quotable Lyrics;
E get many many things wey don
Sup for my life oo, for my life oo
I no get shi shi dey say price dey
To pay for my life oo
Dem dey snow I dey burn candle every night
And day for my life oo
Na lie if dey call you my blood
All man for himself for this life oo
Ayele ayele ayele for my life oo
I see shege I see shege I see shege
For my life oo
I no see anybody but mama dey pay
Wahala dey wahala dey wahala dey
For this life oo
Watch and share your thought below: