Music

Moses Bliss – Nothing

Moses Bliss – Nothing

Moses Bliss – Nothing

Nothing is an Amazing and dazzling hits  released by the Award-wining World music singer and songwriter, Moses Bliss which is now available in this great site for your fast download.

Moses Bliss is a prominent music artist and songwriter, who came through with this awesome tune titled Nothing.

This wonderful and Brand new song is here on naijahits.com for your free streaming and Saving.

Nothing is a  nice song that everyone needs to listening to and the song was disclose to the public in 2023 by the talented and amazing singer. It is well known that this artist has been recognized for his hard working towards making sure that he satisfy his fans with a new song locally and internationally.

Update your music collection with these captivating melodies, because this track is now ready on the Naijahits.com for your fast downloads and return frequently to this excellent site to obtain the newest songs.

Listen below;

DOWNLOAD MP3

“Nothing”

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit doE no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I’m here to tell you)
Nothing wey God no fit do

No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless

No man wey God no fit lift (Ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift

No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I’m here to tell you)
No door wey God no fit open

No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I’ve never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I’m here to tell you
No man wey God no fit heal

Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
I’m here to tell you
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

How do you rate this song?

Click on a star to rate it!

Average rating 0 / 5. Vote count: 0

No ratings so far! Be the first to rate this song.

Leave a Comment